Saturday 18 April 2015

ATTACK FOR SOUTH AFRICA DON AFFECT 50 NIGERIANS

Naija Union for South Africa talk say the attack for South Africa don make 50 Nigerian people change location from wey dem dey stay.Na dem Presido Ikechukwu Anyene  na hin talk am today for Pretoria,South Africa.

Hin talk say for Jeppes town near Johannesburg dem see 300 Nigerians who rum comot so that nothing go dem.50 of Naija people wey run comot no get any place to stay.
Hin talk say dem dey arrange place wey the Naija people go stay.Dem don burn all the Naija shops for there.
The union na him dey provide food and all the material wey the people need.


E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.