Monday, 2 March 2015

WHY!!! TIMI DAKOLO WEAR THE SAME SUIT FOR TWO DAYS FOR TWO EVENTS

I love timi dakolo die!!! na my best naija vocalist.Timi get good style, especially when hin wear suit,but yesterday hin fall my hand. Timi wear this blue suit yesterday with the same bow tie for the program wey president Jonathan meet 5,000 youths for Lagos yesterday. Even though Timi performance tight, I still notice say na the same suit hin wear go First Lady,Patience Jonathan dinner with naija celebs. Timi abeg please no do am again.I take God beg you.See am with the suit the other day.




E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.