Monday 2 March 2015

WETIN TOYIN AIMAKHU DEY DO YESTERDAY

The actress na him be the m.c yesterday with Bovi.She dey try do the Yoruba thing,but my brother, na nonsense.She just dey make mistake.She call Gov.Peter Obi, Mr Obi.Even the shoki,she no sabi
I no wan put sand sand for her gaari,but she no try. Dem for use Princess,Helen Paul or any other person.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.