Yesterday AIT for one hour dey talk about APC leader Bola Ahmed tinubu and all the things wey hin don do(bad things).well,Tinubu no like am so, hin don carry dem go court.
Hin lawyer talk say make Daar Communications,AIT owner, apologize and make dem stop to show am.Dem come sue them for N20Billion.Nawa ooo
E-more
No comments:
Post a Comment
This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.
Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.