Sunday, 15 March 2015

LOOK AS CHIMAMANDA ADICHIE FINE FOR PICTURES FOR VOGUE MAGAZINE APRIL 2015

Popular Naija novelist,Chimamanda Ngozi Adichie na him go dey the cover of Vogue Magazine next month.She go join celebs like Kim Kardaahian,Kanye West,Beyonce,etc wey don dey there before. The pictures don comot,see am:



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.