Lagos state Government yesterday announce say all the markets go close today and tomorrow.
This na because of the election wey dey start this Saturday March 28.
Most of the markets for the state dey empty as people dey fear to comot.
One trader for Yaba market this morning talk say when hin come this morning dem talk say no market, so hin dey go house.
E-more
No comments:
Post a Comment
This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.
Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.