Independent National Electoral commission (inec) don postpone the last day wey person fit collect PVC again.
The new date na Sunday, March 22.This na the last day wey anybody go fit collect PVC.Inec want make many people collect dem card before the election start for March 28.About 78 percent of the people wey register don collect dem card.
E-more
No comments:
Post a Comment
This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.
Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.