Boko Haram leader Abubakar Shekau for hin new video don dey vex say hin never collect hin PVC and because of that hin no go vote.Shekau use 30 mins dey insult naija government and especially INEC oga Prof.Jega.
Hin talk say him be citizen of Naija too and because hin dey bomb everywhere no mean say hin no fit vote.See wetin hin talk
"I try to start my own Caliphate una no gree,una talk say one naija,I register like normal naija person, this tin no good Oo.I go kill all of una I swear".
Hin collect Ak47 from hin boy Musa come start to dey shoot,to show say hin dey vex.
Hin talk nobody fit stop am even Obama,Jega and Jonathan.
E-more
No comments:
Post a Comment
This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.
Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.