Adebiyi Adetola wey be Mr Nigeria International 2013 don do new shoot and this time na for popular fashion Design label "House of NARI".see more photo
African design
Even casual cloths sef.
follow Mr Nigeria International 2013 for instagram and twitter @tolaross.
E-more
No comments:
Post a Comment
This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.
Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.