Rivers state governor Rotimi Amaechi almost die today.This na after Some thugs attack hin convoy for Obi-akpor local government.
Two APC members don wound as dem shoot dem.The shooting wey happen around 6 pm this night bin dey for Amaechi.
Obia-akpor na PDP candidate Nyesom Nwike main place as hin get many supporters there.Mr Wike na former Obi-akpor Local government chairman.

E-more
No comments:
Post a Comment
This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.
Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.