AIT DON SUE BOLA TINUBU BACK + DEN SAY MAKE HIN PAY N100B
Nawa Oo,den just dey sue each other. This wan na reply to the N5B wey tinubu sue Daar Communications, AIT owners.AIT lawyers talk say the station just dey do dem work.
Lol make nobody sue me abeg!
E-more
No comments:
Post a Comment
This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.
Call +2348188393890 Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.
No comments:
Post a Comment
This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.
Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.