Friday 27 February 2015

TEKNO AHD USHBEBE FOR TOYIN AIMAKHU NEW FILM

The actress now producer don dey shoot another film. For the film,Tekno go act say hin be Toyin pikin.Ushbebe go just act funny.No wonder Tekno get those motor, I hear say Toyin pay am wella.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.