First lady,Dame Faka patience Jonathan yesterday for orekope,okpe for Delta state yesterday call APC members bus conductors.She say den be bus conductors wey dey ask for "change".She say den get mouth and no action like PDP.
Nawa ooo,which kind first Lady be this.Wetin concern that kind change here na!
No comments:
Post a Comment
This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.
Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.