Saturday, 17 January 2015

WHY RONOLDO AND HIN EX-GIRLFRIEND IRINA BREAK UP+ SEE AS RONALDO DEY CRY AND THE GIRL DEY ENJOY

Christiano Ronaldo and hin girlfriend Irina shayk don break up. The reason for the break up don comot. According to wetin we dey hear, Ronaldo break up with am because of him mama birthday.
Ronaldo wan spend new year with hin mama after hin spend Christmas day with am and hin son for Dubai but Irina no gree, she no wan go Portugal with Ronaldo go see hin mama.
Irina show pictures as she dey enjoy for Vacation meaning say she no feel the break up.see the pictures



No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.