Saturday 3 January 2015

REV FR TALK GEJ MUST GO AFTER HIN DEY SUPPORT JONATHAN + HIN TALK SAY NA GEJ GIVE YAR'ADUA BADLUCK

Popular Man of Gos Rev fr. Ejike Mbaka now don dey call Goodluck Jonathan bad luck. The man don nchange mouth, some weeks wey just pass hin pray for dem for hin church but now hin talk say Goodluck don give Naija badluck. Hin talk say in jam Yar'adu , the man die, now hin give our oil and Naira badluck. See wetin in talk here;
make una watch the video here
"When the Goodluck met the Yar'adua, the Yar'adua had badluck and died. Before we knew it, when the Goodluck met our oil, our oil had bad luck and poured away. Before we knew it, Goodluck met our naira, our naira had a bad luck. Where are we going in this country, shall we continue to experience the bad luck?

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.