Justin Bieber wan carry breatheheavy.com go court because den talk say hin Calvin Klein advertisement na Photoshop. Den talk say den use Photoshop give Justin chest and more muscle. Some people even talk say den add something for hin pe**s.
Well Justin don vex him talk say if don no beg am hin go carry them go cout.Me i know no whether na so hin body but una fit go meet Selena Gomes ask am....#lwkmd. justin want make den remove am and make den apologise.
No comments:
Post a Comment
This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.
Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.