Friday, 7 November 2014

CHA!!! E GO TAKE THREE YEARS TO BUILD MAN U!!!

wetin this man dey talk sef if in no sabi make in go sleep?
man u coach Louis Van Gaal talk say e go take like 3 years to carry man u be like e dey before!! chai! so me i go wait for 3 yrs before my club bounce back say wetin happen lie lie. shey una agree?

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.